Connect with us

MUSIC

Download Bandana by Fireboy

Published

on

Fireboy is not done with releasing but Afro beat songs anytime soon. This has never screamed more true after the release of his stellar album “playboy”.

This song by Fireboy “Bandana” is a song that you will get into.

Its upbeat, has good rhythm and has lyrics that will make you feel better even on a bad day.

Listen Here!

See Full Lyrics Here!

Low-keyAll of them don dey noticeI’m not jokingAll my guys dem, dem know meSince ’06I’ve been writin’ this storyI no be OGBut, if you ask dem, dem know me
I no dey blow treesOrin lo nyi mi l’ori (l’o-o-ri)Music chose meJust know this and know peace (know peace)I dey lowkeyBut, I’m never lonelySexy ladiesCome whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liverI be ghetto boy, I be sinnerFear nobody, only JehovahAnd, I thank the Lord, I dey go farUsain Bolt, mo d’alebaShout out s’awon t’emi ninu ShittaBandana lori bi ti 2PacMidnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)Hmm-mm, comin’ (l’Eko)Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)Wey go foreign (wey go foreign)Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I’m never weak, I never cease (ahn-ahn)‘Til eternity, I’m on fireMy legacy will not dieMy family is for lifeWhere dem dey?Who dem be? (awon da?)Dem go craze, dem go tireDem go say, dem go say (dem go say, dem go say)“Dem no know wetin dey sup” (“dem no know wetin dey sup”)
But, low-keyAll of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)I’m not jokingAll my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)Since ’06 (’06)I’ve been writin’ this story (sto-ry)I no be OGBut, if you ask dem, dem know me(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)Fear nobody, only JehovahAnd, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)Usain Bolt, mo d’aleba (aleba)Shout out s’awon t’emi ninu ShittaBandana lori bi ti 2PacMidnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin’ (joor-joor, joor-joor)Hmm-mm, comin’ (l’Eko)Mo gbe wan ni “is coming” (ii-yeah-yeah, oh-yoh)Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)Wey go foreign (wey go foreign)Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin’Hmm-mm, comin’Mo gbe wan ni “is coming” (mo gbe wan ni)Naija boy wey dey go foreignWey go foreignOshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Download Here

Advertisement
Continue Reading
Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Trending