MUSIC
Final Say – Banky W; Only God Has The Final Say.
Published
3 years agoon
By
adminVeteran Nigerian singer Banky W premieres a new song titled “Final Say”. It is his latest track after “Talk & Do” which he released last October.
Final Say – Banky W, is a song that talks about the love of God towards humans, It doesn’t matter what it looks like, it doesn’t matter what it sounds like, it doesn’t who says what. It doesn’t line up with what God has in line for you, just forget it only God has the final say.
Recently, Banky W and his wife Adesua Etomi welcomed a baby boy last month and they also made the announcement a couple of days ago. The new song is dedicated to his son and those seeking something great. The song was produced by Cobhams Asuquo.
“What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play
E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine
‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh“
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh“
Listen to Banky W – Final Say Mp3 Here!
Share this:
Continue Reading
Advertisement
You may like
Click to comment